[00:00.000] 作词 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi
[00:01.000] 作曲 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi/Nnaemeka Ikechukwu Clinton/Michael Ovie Hunter
[00:04.935] (Initiating rage process)
[00:06.834] Oh
[00:11.674] Oh no
[00:15.978] Eh-yeah, eh-yeah
[00:20.378] Na which kind life were I never see?
[00:22.708] I carry God, so I fear nothing
[00:25.307] Steady increasing the commas
[00:27.466] Comma, comma, commas
[00:30.144] Original, no be parody
[00:32.510] E no fit clear for your memory
[00:35.048] Whether na winter or summer, ajeh
[00:37.620] Barbados, Havana, livin’ life
[00:40.069] See my fire burnin’ bright
[00:42.731] Wetin dey inside me?
[00:45.127] Smallie wey dey mighty
[00:46.899] Dem never know I kala tori mo fine
[00:49.652] Check and balance everything inside my mind daily
[00:53.737] Trust me, you kiant fool me
[00:56.356] Energy wrong, I log off (Log off)
[00:58.715] Mowa friendly and conscious (And conscious)
[01:01.003] I’m allergic to sokuso
[01:03.503] I’m not ready for confusion (No, no, no, no)
[01:05.927] Dem telly me make I show love (Show love)
[01:08.329] Sability on gbona
[01:10.669] Everything na connection
[01:13.125] I’m not ready for confusion, oh
[01:16.634] Things happen inside life
[01:19.169] Draw tattoo, make I live my life
[01:21.575] Dreams come true, if na fight
[01:24.137] Fight the fight, make you no go tire
[01:26.389] Fire dey go
[01:28.576] Fire dey go
[01:29.976] You need to put your body and soul
[01:33.277] Leave your worries alone
[01:34.870] Barbados, Havana, livin’ life
[01:37.647] See my fire burnin’ bright
[01:40.047] Wetin dey inside me?
[01:42.698] Smallie wey dey mighty
[01:44.569] Dem never know I kala tori mo fine
[01:47.273] Check and balance everything inside my mind daily
[01:51.240] Trust me, you kiant fool me (Oh)
[01:53.778] Energy wrong, I log off
[01:56.245] Mowa friendly and conscious
[01:58.594] I’m allergic to sokuso
[02:01.107] I’m not ready for confusion (No)
[02:03.400] Dem telly me make I show love
[02:05.871] Sability on gbona (On gbona)
[02:08.267] Everything na connection
[02:10.665] I’m not ready for confusion (Confusion)
[02:15.637] Na which kind life wey I never see?
[02:17.887] I carry God, so I fear nothing
[02:20.415] Steady increasing the commas
[02:22.694] Comma, comma, commas
[02:25.406] Eh-yeah
[02:27.616] Eh-yeah, yeah-yeah (London)
[02:30.144] Steady increasing the commas
[02:32.357] Comma, comma, commas